I ya sey some tory conner deh for ya for comnogo them na yi wey I say make I come trowey wonna small tory say some girl for NJ don join wonna. So how skin noh...
Abakwa pipo dem!! I salute wunna oh!! How for body? I hope say all man di hold am down tight leke whoa. I know say me I dong be missing for here lately but na...
Chaii, Houston want make we drink rain oh. ee dey rain here endlessly. what is up with this weather? Damn i've just about had it. I leave the house with rain,...
I no Know. Maybe we get for call na jassman for Bamenda make yi come helep we for here. That rain keep me for school sotey i dey back na instead for ...
Ma people dem, I think say wonna be don tire with that other picture so na yi way I change am put another wowo one but this time man fit look am see say na...
hahahahahaha, damn...did u have to say that? a sey heh? u no fit make the picture any larger? dis Bafut pikin get poor eye sites. sumtime na dat too much fufu...
I sure say you mean na "Kweifon". It is believed to be one of the most powerful jujus in most villages of the Northwest province.

I salute all man for...
Wonderfoolish!! rain dong make am we all want drown, now heat di cam peel me skin off ma back oh. this is not serious. Damn if I knew this was what I'd be ...
My dear, if ah be know spelling, ah for agree. But dis Zingraff ee follow back no be sure. But in anycase thanx for the meaning. Take care noh.
Nina...
Ma broder and sister them wona ashia. I know say na final time this and all man be busy with book and everything. Massa wona put power but takam small small....
I see say wuna di tory fine inside here. e don stay wey I last cam for here but na because book be want bend ma back! today so I di finish ma exzam them and we...
Val, make ah no even start on ur case about ecole. so how LA? i'm sure ya'll r gettin' jiggy with it over there huh? heat fo here no easy. no mercy. dis kana...
Nina, so na how wonna dey prepare for that party dem? Wonna dey this town like say wonna no dey. Massa wonna try dey show head for outside one one time dem ...
Happy mother's day for all we pippo dem wey dem get pikin and for we wonderful Mami dem wey if e no for be na them we no go dey for here today.

I don...
Yes, another one dong jam. Nah who dem di go match?

Grand PK, u dey really try me u dis abakwa child. So nah how saka be dey yesterday? give me vibes......
Nina, na you take ya hand find am. The party be be excellent. I dey still sleep even now so wey I dey write this message. You say you no like this town. Well,...
Na how nor ma contry pipo dem? I hope say all man dey fine. So na whetti di go on nor? How all man e 20th May be dey? Massa I woke up dat saturday morning. I...
Hey ya'll, I'm just chilling. Massa mah bollo give me some long vaccation wey man fit think sey dem dong fire me. So how all man pass last weekend? Some thing...
Ma pipo dem na weti di go on! i jo say make i take di small pause give some shouts for ma peeps.

Nina! how dirty south di treat you! huh i sure say now ...
Hey graffi pikin them how for skin, house, clothes, pan ,pot,spoon, and......? I hope say all man dey fine. I say make I came trowey small salute. Sorry say I...
My graffi pipo dem!! I di salute all wunna!!! How for holiday nor? I hope say all things dem di wakka fine fine.

Rolex!! how for you? That ya idea na ...
Salute toute le monde,

Na bollow di tie wona so or na wheti? Massa wona takam nayoh nayoh noh make some person no work pass pay. I hope say all man deh...
Peter,
Please accept my condolences concerning the death of your Mum. I know she really meant so much to you.But anyway take things easy, and may her soul...
Weh, Peter, nah my face dis. Just take things easy oh. It must not be easy but it will get better. She's in good hands now and in peace dear. Just take am...
Hello Peter,

we do not know each other, and I have also not found the message concerning the death of your dear mom.

Nevertheless I know how you...
My heartfelt condolences to Peter for his loss. I hope you find comfort with the knowledge that God is with you. He never gives you more than you can handle so...