Chei massa, Make wonna sorry for we nor. Lumafren be dey spring break and then I dey sweat inside assignment. Well, we go only find virtual way for booze wonna...
Massa_pk, is that ur excuse for abandoning the club 4 soo long? Common now brotha, we all got skool and shit, but we stiil gots to keep thangs in here moving....
Girl, nah when ur own Spring Break start? Mine was over a month ago, can't even remember what went down:) Well, hope u did sumthing interesting with urs. ...
Africanpride, I beg no too take your time for dey Judge me. We be make this club na say when Bamenda people dem get online, make dem find house wey dem fit ...
na how all man dey for ya! massa i tell una say weekend for ma side no be easy! i perform some step dance sotey ma foot dem want for jo cut. una fit picture me...
Wehe massa!! Wusai graffi pikin commot e own say e want step-dance nor? Massa oh ma brotha you strong oh!! Na ya own fine. When things dem no begin wakka, you...
Only Rolex can pull that off. Weh pikin, nah were u too commot witi step dance? Chaii, ah laugh suteh, all man for computer lab think say ah dong lose sense....
hey everyone. I am back in school and just hate it!! Any man did attend convention? I hope so because sometime we fit meet up. Hey Nina which school u be go...
Girl, how is it going in da North? I attended Saker, but 4 only two years b4 I ws shipped to the States. That was about 6yrs ago.
By the way, did I ...
Massa ma pipo na how we dey do?

i tell una say one of ma teacher dem see me perform for stage da very friday so, now so ee di tell me na say make i ...
Dirty South is keeping ittight. Now the song wey ee dey reing now fo here na "Farward March...left, left" Men I can't stand that song. The other one nah ...
Massa, na how wonna see ma brother no? Make wonna leave yi make yi try yi best. Wether na mbaya, mbaglum, pedale or some other dance, Jeune homme go go still...
This one na open challenge for all man inside this club. Make we makle say we invite plenty people dem for our club. I go show example. Then man wey yi get...
You got mad skillz bro!! I be talk say I get you faith nor? You know pedale always saves the day so when things them start bad, no hesitate for switch. :) It ...
How for all man nah? i hope say all man di glad say weekend don finely reach like I di glad. we get African clubs them for here wey they di opne di weekend. ...
My dear if ah tell u say the only Cameroonians them way me ah dey see nah the ones them for school. But I guess it's better than ur situation. Atleast pidgin...
Ashia Big Mami, no worry. Small time we too go transfer come Cali come turn stars. If things dem waka fine for here man fit end for inside that UCLA kind way...
Nina, so you really dey na dis Houston so. This world really small. Continue dey burst we eye dem with earth for your profile.

Well, man dey see how the...
Man wey yi get fine picture for Bamenda or anything wey yi represent that town, yi fit send am fo me or put am fo album.

We be dey plan for make web...
Ma pipo wassup! I sure say by now so some of una di enjoy the heat huh! well na all dat! I no di even vex sef with sun because all kanna outfit dem di commot...
Men, our club album is scarce. But I have my pic up. Hye ya'll what is happening?
Rolex, dis weekend is gonna be off da hook. First BBQ, then there is a...
What's up? Welcome Nwana,Ambe and Verkia. thanks for joiniing. Hey Nina you're pic looks great, thanks for representing. Pete how for u nah? hope say u dey ...
Abakwa pipo them wuna how noh? I just wan troweh salute for all members them.Especially the one them weh they di keep the club alive. For the new one them weh ...
Graffi pipo dem, how for wunna? Wunna di hold body fine fine? How for school and that other mishievous things dem way wunna di do? Wunna know say na nayo nayo...
pipo na how una body? Una dey! i jo decide for stop by so na ee wey i talk say mek i drop one line or two.

Maymie, massa da dance so! ya man finally...
Me ah no know wetti u dey still find am for North Pole Rolex. Cam fo down here. This is da place to be. They get all da thong ya can handle in yrs to come. ...
Nina na true ooooh.... If you want feel like say you dey for pays, you fit come for down here. Place dey hot sotey, e fit make you waka empty skin.

But...
Ah go second that thought Sir. Ah hope say wunna go behave and go Church?
Hey ya'll have a safe and Wonderful Easter. Just keep in thought that our Lord...