Skip to search.
bamenda · Welcome to our home away from home.

Group Information

• Members: 210
• Category: Cameroon
• Founded: Sep 17, 1999
• Language: English
? Already a member? Sign in to Yahoo!

Yahoo! Groups Tips

Did you know...
Message search is now enhanced, find messages faster. Take it for a spin.

Messages

Messages Help
Advanced
Messages 42 - 71 of 2046   Oldest  |  < Older  |  Newer >  |  Newest
Messages: Simplify | Expand   (Group by Topic) Author Sort by Date ^
42 maymie25 Offline Send Email Mar 9, 2000
4:24 pm
OK. I now pronounce this club officially dead. People, people, wake up! There is life after death ya know?...
43 africanpride_00 Online Now Send Email Mar 11, 2000
4:00 pm
Oh Oh Oh, nah were the humans dem don go? This be really sad case oh. Ah be think say, Bamenda p'ple dem, dey agt over life. But dis one be very ridiculous....
44 obenaku Offline Send Email Mar 11, 2000
6:18 pm
So na weti di happen for dis place na ma people dem? life don commot all for una body or na weti?
Well...

ee jo dey like say me i no go di come for...
45 massa_pk Offline Send Email Mar 12, 2000
1:03 pm
Massa, how wonna got dey declare this club dead wey wonna know say most members dem na students and this na period for exams.

Somebody be dey find we. I...
46 massa_pk Offline Send Email Mar 12, 2000
1:05 pm
The way wey album for this club empty, man go fit think say Bamenda people dem over wowo. Any man wey yi wan talk say na lie, make yi send yi picture....
47 realafricianlover_2000
realafrician... Offline Send Email
Mar 13, 2000
5:05 pm
i am a white female looking for a nice african man in wdc/va/md...
48 maymie25 Offline Send Email Mar 13, 2000
6:34 pm
Na wah for you oh, africanlover. I no even know whether you di hear pidgin sef. But if you di find massa/cyber hook up, then you can create ya own club and ...
49 africanpride_00 Online Now Send Email Mar 17, 2000
2:45 pm
ha ha ha ha ha ha ha ha , this is really interesting. I do not think this lady understands pidgin at all. But nice try. Hey fellas, there is an available chap...
50 maymie25 Offline Send Email Mar 17, 2000
8:35 pm
If the lady di find Bamenda man, then e go get to learn how for talk pidigin. You dig? :)...
51 africanpride_00 Online Now Send Email Mar 18, 2000
10:02 pm
no doubt 'bout it my friend. the ngah definitely get fo learn. and if possible, contry tok. no escaping that. :)...
52 WABBY_D Offline Send Email Mar 23, 2000
1:54 am
I just join di tang now so and I see say wuna don di do a good job keeping di bilang flowing- But lately e dey like say wuna don slack off a little. Well I...
53 africanpride_00 Online Now Send Email Mar 23, 2000
7:29 am
chaii Val-T, nah ya face dat soo? men we dong di try fo keep things alive in here to no avail. ah hope say u go bring more life fo dis ntang. the pipo dem fo...
54 WABBY_D Offline Send Email Mar 25, 2000
11:26 pm
I no fit imagine say Abakwa pipi them quiet so.chai! wuna call me time wey wuna come back!...
55 khemebuen Offline Send Email Mar 27, 2000
12:11 am
I don step back say make i give chance for ma pipo dem for make am happen but ee dey like say una no fit. Now i don come, and i go hold una down like ...
56 ambrasse_moi Offline Send Email Mar 27, 2000
7:02 am
so na how na? make some man try fill me in on the latest coz i no di really wise and some of wuna messages dem over long. later!...
57 africanpride_00 Online Now Send Email Mar 27, 2000
8:17 am
Men, some sunshine dey atlast cam fo inside this room. Temp dey warm up. ah only hope say ee go last.
Tchaaiii Khemebuen, so u be member fo dis club, and u...
58 maymie25 Offline Send Email Mar 28, 2000
9:17 pm
Graffi pipo dem!! Na me dis again. I see say some of that club members dem for here way they be di sleep dong woke up at last. I sure say that dreams them be...
59 khemebuen Offline Send Email Mar 29, 2000
5:34 pm
Ma pipo na how things dem di waka?

Huh! I tell una say something say thong song! Nga dem no go leave man drink water for dis ecole oh! Instead na mendem...
60 africanpride_00 Online Now Send Email Mar 31, 2000
8:48 pm
We dong fall back in that silence again? I thought shit waz going great 4 a while? Damn ce n'est pas possible. Ya'll should make some noise in here.
Peace...
61 lumafren Offline Send Email Mar 31, 2000
11:12 pm
I am on spring break and it is almost over!!! :(
I can't wait for summer time. So how is everyone? Take care
Nachi...
62 massa_pk Offline Send Email Apr 2, 2000
2:09 am
Pa you be big give-upteur. We dey enjoy this club....
63 massa_pk Offline Send Email Apr 2, 2000
2:19 am
Chei massa, Make wonna sorry for we nor. Lumafren be dey spring break and then I dey sweat inside assignment. Well, we go only find virtual way for booze wonna...
64 africanpride_00 Online Now Send Email Apr 2, 2000
2:20 pm
Massa_pk, is that ur excuse for abandoning the club 4 soo long? Common now brotha, we all got skool and shit, but we stiil gots to keep thangs in here moving....
65 africanpride_00 Online Now Send Email Apr 2, 2000
2:22 pm
Girl, nah when ur own Spring Break start? Mine was over a month ago, can't even remember what went down:) Well, hope u did sumthing interesting with urs. ...
66 massa_pk Offline Send Email Apr 2, 2000
5:46 pm
Africanpride, I beg no too take your time for dey Judge me. We be make this club na say when Bamenda people dem get online, make dem find house wey dem fit ...
67 khemebuen Offline Send Email Apr 2, 2000
11:15 pm
na how all man dey for ya! massa i tell una say weekend for ma side no be easy! i perform some step dance sotey ma foot dem want for jo cut. una fit picture me...
68 maymie25 Offline Send Email Apr 3, 2000
4:38 pm
Wehe massa!! Wusai graffi pikin commot e own say e want step-dance nor? Massa oh ma brotha you strong oh!! Na ya own fine. When things dem no begin wakka, you...
69 africanpride_00 Online Now Send Email Apr 3, 2000
6:07 pm
Only Rolex can pull that off. Weh pikin, nah were u too commot witi step dance? Chaii, ah laugh suteh, all man for computer lab think say ah dong lose sense....
70 lumafren Offline Send Email Apr 4, 2000
4:26 pm
hey everyone. I am back in school and just hate it!! Any man did attend convention? I hope so because sometime we fit meet up. Hey Nina which school u be go...
71 africanpride_00 Online Now Send Email Apr 4, 2000
6:41 pm
Girl, how is it going in da North? I attended Saker, but 4 only two years b4 I ws shipped to the States. That was about 6yrs ago.
By the way, did I ...
Messages 42 - 71 of 2046   Oldest  |  < Older  |  Newer >  |  Newest
Add to My Yahoo!      XML What's This?

Copyright © 2010 Yahoo! Inc. All rights reserved.
Privacy Policy - Terms of Service - Guidelines NEW - Help