Hello young fellows of Abakwa!
I am 49 and I feel so young with all the vitality and energy I now feel flowing from your creativity.I have so amny memories...
I don't even know what to say....Greetings to all ya....Some of you know me, Kimani Dinga....some may have forgotten me...well, I was lost, but now I am...
Chah! Abakwa people dem! Kweifon Ni tuh! Wusai wunna dey? Na only school so? I beg oh! Book no be war! wunna try spice things dem up for this club. Come on ...
Just like maymie25 tok. we need fo bring life to dis place. Abakwa pipo, no bi na small tok. me sef, a no grow fo Bamenda, but a want know some of wunna ...
I be wonna club founder and I over suprise when I enter fo here and see say plenty people dem don join this club. When we be start this club, we be want for ...
Hi guys, this message concerns Houstonians.
There is a CAMAIR who is seeking a roomate to live with. He attends Texas Southern Univ. So, the other ...
Oh Oh Oh, nah were the humans dem don go? This be really sad case oh. Ah be think say, Bamenda p'ple dem, dey agt over life. But dis one be very ridiculous....
So na weti di happen for dis place na ma people dem? life don commot all for una body or na weti?
Well...

ee jo dey like say me i no go di come for...
Massa, how wonna got dey declare this club dead wey wonna know say most members dem na students and this na period for exams.

Somebody be dey find we. I...
The way wey album for this club empty, man go fit think say Bamenda people dem over wowo. Any man wey yi wan talk say na lie, make yi send yi picture....
Na wah for you oh, africanlover. I no even know whether you di hear pidgin sef. But if you di find massa/cyber hook up, then you can create ya own club and ...
ha ha ha ha ha ha ha ha , this is really interesting. I do not think this lady understands pidgin at all. But nice try. Hey fellas, there is an available chap...
I just join di tang now so and I see say wuna don di do a good job keeping di bilang flowing- But lately e dey like say wuna don slack off a little. Well I...
chaii Val-T, nah ya face dat soo? men we dong di try fo keep things alive in here to no avail. ah hope say u go bring more life fo dis ntang. the pipo dem fo...