I salute all wunna oh!! But first let me welcome Peter back. It's good to have you back man!!
So what have you people been up to? Who are those down for...
I co like for salut all who na weh who na don try for create this kind club so that we fit try for get in contact for the things them weh the things dem weh it...
Bamenda pippo dem, wonna dey? I beg just want ask say na how the go?

How wonna dey prepare for convention? I hope say wonna don ready for go chop life....
Pepemola that picture na tha bomb okay? I think with that I go request na "yes B'da" by late Kotto Bass. Bamenda ehhhh I no fit forgeti you.I think Ican spot...
The pic is great. I for one rarely visited Bamenda, so I'd encourage more pics if anyone has more to share. And welcome back for those of ya'll who went ot ...
Pa, ur pics them fine oh. Oga show we some more. Ah say, to the rest of the clubies, were wunna pics the dey? I want to ee Convention pics if anyman voluntere...
Na all the picture them that wey I get. This club na all man yi club, no be only my own. Maybe some my people dem wey dem no remember my name, go see ma ...
Ok. I dong finally hear wunna talks dem post ma own picture. How all club members dem di do for here? i hope say all man dey strong. Now way school dong start...
Ma people dem, long time no see! I dey wonder wether wonna dey fine. I hope say life dey treat wonna well.

If you fit drop a few lines dem for we...
I salute all man for inside this we cyber "mbu house"!! How all man e body?? I hope say all dey well. i know say i don throw way wunna but wunna no mind, I no ...
My broda 7 sista them wuna welcome back from holidays. I hope say all man enyoy skin fine and i sure say wuna no overwork wunaselves, b/c now na booktime. So ...
Abakwa gang... i salut oh! hope all's well with u'all.
Camnogo, man just dey... i had 12days off but it felt like i just had enough sleep 4 one night......
Siri, ecole nah the last of my worries right now. This heat is sumthing else. PK, nah only me di feel that heat? Ah nearly fry fo school. All man now get ...
Massa no be midterm or finalz all man don already start lost?. Anyway, stay forcused y'all and make good grades.
Sirri hope this next round is much fun 4...
hey people,
hope all's well with u'all...
the very best of luck with school... like camnogo talk; na small small oh.

my dear, da school na ...
Men, r ya'll following the vibes in Aussi Land? This is wonderfull. We r about to make history yall. I am very proud of the Lions. I really hope they get that...
Cameroon claimed an unlikely victory over nine-man Spain in a thrilling Olympic final.After being 2-0 down the Lions fought back to level and then won the...
Ma people dem,make wonna no miss da match oh!We get for take World cup and European Cup from France go keepam for Mwomeka.Check-out the match of the year...
Hello I would like to share with you some words [verses] and a prayer that could change your whole life. Please read aloud the words below.

Jeremiah ...
I be check say dis club na fo Bamenda palava, no be na fo god palava proselytizing.

If na place for cyber-missionaries, me I go commut. Mek "Cyber Man...
Massa na since when spirituality enter this club sotey start for dey chakara place instead.

For Bamenda, we get na country fashion. We dey for inside ...
Ah say he, nah who dat witti gospel so? man dat thing ong suteh. oh well, ah no mind the word of God, but no over do am so.
So how all man?
PK, why u no...
The gospel according to......

What's up everyone? How're y'all doing?. Y'all should wake up and represent Abakwa.Come on let's holla some noise in ...
Men this was some Thanksgiving. It rained in Houston soo bad. There was a tornado watch in most areas, and it was hell driving outside. We did not eat Turkey...
Damn, dis one no fine at all. We nova even elect new Prez but we dong already start hear protest. My fellow country pipo, we all get fo tie we canda. This man...
Ma pippo dem, na another new ya dis don come. As wey all wonna dey get ready for tear calender, I be want really take time for thak all wonna for wonna ...
Pk man, how'zit goin"?
Man how u dig dat saka the other day? It was a nice surprise seeing u man.
Ah say heh, were all man dey for this ntang? How ...